On Tuesday, 13 August YouTube strike di music video of one Nigerian song wey dem dey call Ogechi ova copyright claim. Dem bin drop di video for di remix of di Ogechi song wey Grammy nominee, Davido ...
From things wey hope no dey, Libianca create song wey change her life. People (Check On Me), na tender cry for help wey capture her wen she dey low point, don stream more than 150 million times since ...